Pidgin Edition
Match each number to the Bible character(s) that fit.
- (Bargaining) Oga 25 pieces too small, make am 30 or no deal.
- Wetin dey do you? I no sabi am! I talk true, I never see am for my life!
- Tell people say im disciples come tiff the dead body, you hear?
- I say I nor believe say na Jesus, im get proof?
Your Turn:
Depict a Bible character in pidgin and let another person take a guess… let’s go!
#FunFriday
#ChurchGist

