Home Posts Fun Friday FUN FRIDAY

FUN FRIDAY

0
FUN FRIDAY


Pidgin Edition

Match each number to the Bible character(s) that fit.

  1. (Bargaining) Oga 25 pieces too small, make am 30 or no deal.
  2. Wetin dey do you? I no sabi am! I talk true, I never see am for my life!
  3. Tell people say im disciples come tiff the dead body, you hear?
  4. I say I nor believe say na Jesus, im get proof?

Your Turn:

Depict a Bible character in pidgin and let another person take a guess… let’s go!

#FunFriday

#ChurchGist

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here