SONG For Today God No Go Shame Us by Prinx Emmanuel

- Advertisement -spot_imgspot_img

I call my brother for phone
He ask am how e dey be??
He tell me say everywhere don red and e get as he be
I tell am say no worry as long as say we wo dey mortuary
See we dey alive we still dey breath E get something wey I believe

God no go shame us
God no go shame us
God no go shame us
God no go shame us
God no go shame us
The Blessing go loud
E go worry the neighbours

God no go shame us
God no go shame us
God no go shame us
God no go shame us
God no go shame us
The Blessing go loud
E go worry the neighbours

Aehhhh Ahhhhhh Ehhhh Ahhhhhh
Aehhhh Ahhhhhh Ehhhh Ahhhhhh

Oga this one no be bobo
I no dey tell wetin I don’t know
When the time go reach for you to Go collect your bread
You go collect in Jumbo
E don tey wey you dey grind
But e be like say your own never enter
When dey go send you alert
Alaye dey no go use Xender
As for me I no get sugar
Eledumare na Him give me ginger Na Him dey shower the Blessing
So when I dey sow I no wan needle

Somebody won carry my picture go Babalawo
I tell am to wait first
Say that picture wey him wan use no fine
Make I send am the one wey go make sense

Because sey God no go shame us God no no shame us
God no go shame us
God no go shame us
God no go shame us
The Blessing go loud
E go worry the neighbours

God no ho shame us
God no go shame us
God no go shame us
God bo go shame us
God no go shame us
The Blessing go loud
E go worry the neighbours

Aehhhh Ahhhhhh Ehhhh Ahhhhhh
Aehhhh Ahhhhhh Ehhhh Ahhhhhh

God no go shame us
God no go shame us
God no go shame us
God no go shame us

Listen to me now!!!
Listen to me now!!!
God will not shame us
Even if this people wan to wrestle us
You Don’t Know

#SongForToday
#ChurchGist

Join any of our Telegram Channels.
t.me/ChurchGist
t.me/CGWitness

Leave a comment Here OR any of these platforms:
Instagram https://www.instagram.com/therealchurchgist/
Twitter https://twitter.com/therealchurchg1

YouTube Channels https://www.youtube.com/channel/UCEcolEnQjmehziQQPOcHSeA/

https://www.youtube.com/channel/UCD_X0B5RIRkgN5m05DS-8eg/

- Advertisement -spot_imgspot_img

Latest news

- Advertisement -spot_img

Related news

- Advertisement -spot_img

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here