Hmmm
Oh oh oh
Chioma
You no dey lie
We tell the world of Your greatness
Na You dey reign
Onye n’eme mma
Nara ekele
Obim o
Ihe m ji ekelegi
We tell the world of Your beauty
He no dey fade
Onye n’eme mma
Nara ekele
Obim o
Ihe m ji ekelegi
We tell the world of Your Glory
He no dey wash
Onye n’eme mma
Nara ekele
Obim o
Ihe m ji ekelegi
You reign Most High
Anyi na jagi nma
ChukwuEbuka
We tell the world of Your favour
He no dey scam
Onye n’eme mma
Nara ekele
Obim o
Ihe m ji ekelegi
We tell the world of Your power
He no dey change
Onye n’eme mma
Nara ekele
Obim o
Ihe m ji ekelegi
We tell the world of Your Mercy
He no dey fail
Onye n’eme mma
Nara ekele
Obim o
Ihe m ji ekelegi
You reign most high
Anyi na jagi nma
ChukwuEbuka
Tongues
You never fail me x2
You no dey lie
You no dey Fail
You no dey Change
You Still thesame
You no dey Whine
You no dey Scam
You no dey Wash
You Still thesame
Chioma
Na you dey burst my brain
You give me joy
The world give up on me
Yet you still see the best in me
You reign
Most high
Iya Mana giginma
You no dey lie
You no dey Fail
You no dey Change
You Still thesame
You no dey Whine
You no dey Scam
You no dey Wash
You Still thesame
Tongues
We give you all the praise
We give you all the Glory
We bless your holy name almighty God you are in all the earth.
Tongues
You are great and mighty God
You never fail battles
You never leave me alone
Your word is true
Your word is life
Join any of our Telegram Channels.
t.me/ChurchGist
t.me/CGWitness
Leave a comment Here OR any of these platforms:
Instagram https://www.instagram.com/therealchurchgist/
Twitter https://twitter.com/therealchurchg1
YouTube https://www.youtube.com/channel/UCEcolEnQjmehziQQPOcHSeA/
YouTube Channel
https://www.youtube.com/channel/UCD_X0B5RIRkgN5m05DS-8eg/

